Difference between revisions of "yahoo"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 4: | Line 4: | ||
From: English ''yahoo'' | From: English ''yahoo'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | jàhʊ̂ | ||
<sm2>Pcm-ng-yahoo.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yahoo.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-yahoo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yahoo.m.ogg</sm2> |
Revision as of 17:22, 3 November 2020
Naija
Etymology
From: English yahoo
Pronunciation
Definition
Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
Noun
- Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day. — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)
- Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish dem — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)
Related forms
Synonym
Translation
English: internet fraud