Difference between revisions of "yahoo"

Line 11: Line 11:
 
Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
 
Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
 
===Noun===
 
===Noun===
#{{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o.  E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)}}
+
*{{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o.  E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)}}
#{{ux|dv| Person wey talk sey '''yahoo''' na good ting, na God go punish dem |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)}}
+
*{{ux|dv| Person wey talk sey '''yahoo''' na good ting, na God go punish dem. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)}}
 +
*{{ux|dv| Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief.  |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)}}
 +
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 18:07, 3 November 2020

Naija

Etymology

From: English yahoo

Pronunciation

jàhʊ̂ Play Play

Definition

Make person use lie lie collect anoder person money for internet.

Noun

  • Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day.  — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)
  • Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish dem.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)
  • Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief.  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)


Related forms

yahoo yahoo

Synonym

yahoo yahoo, 419

Translation

English: internet fraud