Difference between revisions of "yahoo"

Line 10: Line 10:
 
* Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
 
* Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
 
:* {{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o.  E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do '''yahoo'''. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)}}
 
:* {{ux|dv| Person wey talk sey '''yahoo''' na good ting, na God go punish dem. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)}}
+
:* {{ux|dv| Person wey talk sey '''yahoo''' na good ting, na God go punish am. |(NSC_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)}}
:* {{ux|dv| Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief. |(NSC_Onwuegbuzia_2020, Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)}}
+
:* {{ux|dv| Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief. |(NSC_2020, Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[yahoo yahoo]]
 
* [[yahoo yahoo]]

Revision as of 06:21, 26 December 2022

Naija

Etymology

From: English yahoo

Pronunciation

  • jàhʊ̂

Play Play

Noun

  • Make person use lie lie collect anoder person money for internet.
  • Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day.  — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)
  • Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish am.  — (NSC_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)
  • Na yahoo boys make dem dey tink sey everybody be tief.  — (NSC_2020, Fraudsters are the reason why they think everyone is a tief.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: internet fraud