Difference between revisions of "yanfuyanfu"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* [[yanfu yanfu]]
+
* [[yanfu yanfu]], [[nyanfynyafu]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===

Revision as of 16:24, 6 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • yànfùyànfù

Play Play


Noun

  • Na make someting plenti pass as person expect or pay for.
  • When God blessing for person life na dat yanfuyanfu type, even person wey blind go see am.  — (NSC_Legbeti_2020, When God blesses you in abundance, even the blind will see.)
  • Na to dey halah yanfuyanfu bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find.  — (NSC_Legbeti_2020, Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)
  • Baby, money dey Yanfuyanfu.  — (NSC_Legbeti_2020, Baby, I have loads of cash)

Synonyms

Translation

English: bonus, giveaways