Difference between revisions of "yanfuyanfu"
(→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 21: | Line 21: | ||
#:* {{ux|dv|Na to dey [[halah]] '''Yanfuyanfu''' bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. |(NSC_Legbeti_2020. Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)}} | #:* {{ux|dv|Na to dey [[halah]] '''Yanfuyanfu''' bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. |(NSC_Legbeti_2020. Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)}} | ||
#:* {{ux|dv|Baby, money dey '''Yanfuyanfu'''. |(NSC_Legbeti_2020. Baby, I have loads of cash)}} | #:* {{ux|dv|Baby, money dey '''Yanfuyanfu'''. |(NSC_Legbeti_2020. Baby, I have loads of cash)}} | ||
+ | ===Synonyms=== | ||
+ | * [[awuf]], [[berekete]] | ||
+ | ===Translation=== | ||
+ | English: ''bonus'', ''giveaways'' |
Revision as of 10:40, 3 December 2020
Naija
Alternative forms
- yanfu yanfu
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- yànfùyànfù
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 18
- Frequency rank in raw corpus: 5789
Noun
Na make someting plenti pass as person expect or pay for
- When God blessing for person life na dat Yanfuyanfu type, even person wey blind go see am. — (NSC_Legbeti_2020. When God blesses you in abundance, even the blind will see.)
- Na to dey halah Yanfuyanfu bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. — (NSC_Legbeti_2020. Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)
- Baby, money dey Yanfuyanfu. — (NSC_Legbeti_2020. Baby, I have loads of cash)
Synonyms
Translation
English: bonus, giveaways