Difference between revisions of "yanfuyanfu"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Na make someting plenti pass as person dey expect. | * Na make someting plenti pass as person dey expect. | ||
− | :* {{ux|dv|When God blessing for person life na dat '''yanfuyanfu''' type, even person wey blind go see am. |( | + | :* {{ux|dv|When God blessing for person life na dat '''yanfuyanfu''' type, even person wey blind go see am. |(When God blesses you in abundance, even the blind will see.)}} |
− | :* {{ux|dv|Na to dey [[halah]] '''yanfuyanfu''' bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. |( | + | :* {{ux|dv|Na to dey [[halah]] '''yanfuyanfu''' bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. |(Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)}} |
− | :* {{ux|dv|Baby, money dey '''Yanfuyanfu'''. |( | + | :* {{ux|dv|Baby, money dey '''Yanfuyanfu'''. |(Baby, I have a lot of money.)}} |
+ | |||
===Synonyms=== | ===Synonyms=== | ||
* [[awuf]], [[berekete]] | * [[awuf]], [[berekete]] | ||
===Translation=== | ===Translation=== | ||
English: ''bonus'', ''giveaways'' | English: ''bonus'', ''giveaways'' |
Latest revision as of 20:53, 5 June 2023
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- yànfùyànfù
Noun
- Na make someting plenti pass as person dey expect.
- When God blessing for person life na dat yanfuyanfu type, even person wey blind go see am. — (When God blesses you in abundance, even the blind will see.)
- Na to dey halah yanfuyanfu bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. — (Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)
- Baby, money dey Yanfuyanfu. — (Baby, I have a lot of money.)
Synonyms
Translation
English: bonus, giveaways