yanfuyanfu
Naija
Alternative forms
- yanfu yanfu
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- yànfùyànfù
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 18
- Frequency rank in raw corpus: 5789
Noun
Na make someting plenti pass as person expect or pay for
- When God blessing for person life na dat Yanfuyanfu type, even person wey blind go see am. — (NSC_Legbeti_2020. When God blesses you in abundance, even the blind will see.)
- Na to dey halah Yanfuyanfu bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. — (NSC_Legbeti_2020. Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)
- Baby, money dey Yanfuyanfu. — (NSC_Legbeti_2020. Baby, I have loads of cash)
Synonyms
Translation
English: bonus, giveaways