yanfuyanfu
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- yànfùyànfù
Noun
- Na make someting plenti pass as person expect or pay for.
- When God blessing for person life na dat yanfuyanfu type, even person wey blind go see am. — (NSC_Legbeti_2020, When God blesses you in abundance, even the blind will see.)
- Na to dey halah yanfuyanfu bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. — (NSC_Legbeti_2020, Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)
- Baby, money dey Yanfuyanfu. — (NSC_Legbeti_2020, Baby, I have loads of cash)
Synonyms
Translation
English: bonus, giveaways