Difference between revisions of "yansh"

Line 12: Line 12:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin person use dey sit down and dey shit.
+
* Place for person back wey get fat wey e dey use [[siddon]], 
 
:* {{ux|dv|E get big '''yansh'''.|NSC_Ajede_2020, She has a big buttocks.)}}
 
:* {{ux|dv|E get big '''yansh'''.|NSC_Ajede_2020, She has a big buttocks.)}}
 
:* {{ux|dv|Your '''yansh''' go dry. |(KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)}}
 
:* {{ux|dv|Your '''yansh''' go dry. |(KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)}}
 +
# Place for person body wey e dey use [[shit]].
 +
#:* {{ux|dv|
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[yansh man]]
 
* [[yansh man]]

Revision as of 17:21, 6 August 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɲjâʃ


Noun

  • Place for person back wey get fat wey e dey use siddon,
  • E get big yansh.  — NSC_Ajede_2020, She has a big buttocks.)
  • Your yansh go dry.  — (KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)
  1. Place for person body wey e dey use shit.
    • {{ux|dv|

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: buttocks

Verb

  • Make person nack person.
  • Tunde don yansh Julie  — (NSC_Ajede_2020, Tunde has has sex with Julie.)
  • Dem beat am sake of sey e force di babe yansh am.  — (NSC_Ajede_2020, They beat him because he raped the girl.)

Synonyms

Translations

  • English: to have sex with someone.