Difference between revisions of "yawa"
TellaSamson (talk | contribs) (→Noun) |
(→Naija) |
||
Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-yawa.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yawa.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-yawa.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yawa.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Someting wey be wahala or bring wahala. | * Someting wey be wahala or bring wahala. | ||
− | + | :*{{ux|dv|'''Yawa''' don gas for my area.|Egbokhare_2020, Crisis has erupted in my area.}} | |
− | + | :*{{ux|dv|All dis one wey we dey talk, na '''yawa'''. |(NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Why '''yawa''' full many marriage nowadays be say de man and woman no trust demselves again. |(NSC_Legbeti-2021. Many marriages are in trouble today because trust is missing.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|Why '''yawa''' dey always find Dino Melaye? |(bbc__100706, Why is Dino Melaye always in trouble?)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 12:24, 12 July 2021
Naija
Etymology
From: Hausa yawa
Pronunciation
- jáwá
Noun
- Someting wey be wahala or bring wahala.
- Yawa don gas for my area. — Egbokhare_2020, Crisis has erupted in my area.
- All dis one wey we dey talk, na yawa. — (NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)
- Why yawa full many marriage nowadays be say de man and woman no trust demselves again. — (NSC_Legbeti-2021. Many marriages are in trouble today because trust is missing.)
- Why yawa dey always find Dino Melaye? — (bbc__100706, Why is Dino Melaye always in trouble?)
Synonyms
Translations
- English: crsis, problem, trouble