Difference between revisions of "yawa"

Line 6: Line 6:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* jáwá
 
* jáwá
<sm2>pcm-ng-yawa.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-yawa.f.ogg</sm2>  
<sm2>pcm-ng-yawa.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-yawa.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 10:35, 24 January 2022

Naija

Etymology

From: Hausa yawa

Pronunciation

  • jáwá

Play Play

Noun

  • Wetin happen wey fit cause gbege.
  • Yawa don gas for my area.  — Egbokhare_2020, Crisis has erupted in my area.
  • All dis one wey we dey talk, na yawa.  — (NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)
  • Why yawa full many marriage nowadays be say de man and woman no trust demselves again.  — (NSC_Legbeti-2021. Many marriages are in trouble today because trust is missing.)
  • Why yawa dey always find Dino Melaye?  — (bbc__100706, Why is Dino Melaye always in trouble?)

Synonyms

Translations

  • English: crsis, problem, trouble