Difference between revisions of "yawa"

Line 11: Line 11:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Wetin happen wey fit cause [[gbege]].
 
* Wetin happen wey fit cause [[gbege]].
:*{{ux|dv|'''Yawa''' don gas for my area.|Egbokhare_2020, Crisis has erupted in my area.}}
+
:*{{ux|dv|'''Yawa''' don gas for my area.|Egbokhare_2020, Crisis has erupted in my area.}})
 
:*{{ux|dv|All dis one wey we dey talk, na '''yawa'''. |(NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)}}
 
:*{{ux|dv|All dis one wey we dey talk, na '''yawa'''. |(NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)}}
:*{{ux|dv|Why '''yawa''' full many marriage nowadays be say de man and woman no trust demselves again. |(NSC_Legbeti-2021. Many marriages are in trouble today because trust is missing.)}}
+
:*{{ux|dv|Why '''yawa''' full many marriage nowadays be say di man and woman no trust deirsef again. |(NSC_2021, Many marriages are in trouble today because trust is missing.)}}
 
:*{{ux|dv|Why '''yawa''' dey always find Dino Melaye? |(bbc__100706, Why is Dino Melaye always in trouble?)}}
 
:*{{ux|dv|Why '''yawa''' dey always find Dino Melaye? |(bbc__100706, Why is Dino Melaye always in trouble?)}}
  

Revision as of 06:41, 26 December 2022

Naija

Etymology

From: Hausa yawa

Pronunciation

  • jáwá

Play Play

Noun

  • Wetin happen wey fit cause gbege.
  • Yawa don gas for my area.  — Egbokhare_2020, Crisis has erupted in my area.)
  • All dis one wey we dey talk, na yawa.  — (NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)
  • Why yawa full many marriage nowadays be say di man and woman no trust deirsef again.  — (NSC_2021, Many marriages are in trouble today because trust is missing.)
  • Why yawa dey always find Dino Melaye?  — (bbc__100706, Why is Dino Melaye always in trouble?)

Synonyms

Translations

  • English: crsis, problem, trouble