Difference between revisions of "yawa"

Line 20: Line 20:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''crsis'', ''problem'', ''trouble''
+
* English: ''crisis'', ''problem'', ''trouble''

Revision as of 06:42, 26 December 2022

Naija

Etymology

From: Hausa yawa

Pronunciation

  • jáwá

Play Play

Noun

  • Wetin happen wey fit cause gbege.
  • Yawa don gas for my area.  — Egbokhare_2020, Crisis has erupted in my area.)
  • All dis one wey we dey talk, na yawa.  — (NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)
  • Why yawa full many marriage nowadays be say di man and woman no trust deirsef again.  — (NSC_2021, Many marriages are in trouble today because trust is missing.)
  • Why yawa dey always find Dino Melaye?  — (bbc__100706, Why is Dino Melaye always in trouble?)

Synonyms

Translations

  • English: crisis, problem, trouble