yawa

Revision as of 13:05, 16 February 2021 by 154.66.33.28 (talk) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: Hausa yawa

Pronunciation

  • jáwá

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 46
  • Frequency rank in raw corpus: 3351


Noun

  • Someting wey be wahala or bring wahala.
  1. Yawa don gas for my area.  — Egbokhare_2020, Crisis has erupted in my area.
    All dis one wey we dey talk, na yawa.  — (NST_cleaned__26061, All these things we are deliberating on are problems.)
    Why yawa full many marriage nowadays be say de man and woman no trust demselves again.  — (NSC_Legbeti-2021. Many marriages are in trouble today because trust is missing.)
    Why yawa dey always find Dino Melaye?  — (bbc__100706, Why is Dino Melaye always in trouble?)

Synonyms

Translations

  • English: crsis, problem, trouble