Difference between revisions of "buy market"

Line 15: Line 15:
 
* [[market]]
 
* [[market]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
* [[wahala]], [[gbege]], [[kasala]]
+
* [[wahala]], [[trouble]], [[problem]]
 +
 
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''to be in a troble''
 
* English: ''to be in a troble''

Revision as of 15:36, 27 September 2021

Naija

Etymology

  • From: English buy and market

Pronunciation

  • baɪ̑ má:kɪ̀t


Verb phrase

  • Make person use im hand dey cause trouble for im sef and for anoder person.
  • If you fall person wey carry egg for head, my brother you don buy market  — (NSC_2021, If you fall someone with a crate of egg down, you are in big trouble.)
  • E buy market di day wey e go give soldier pikin belle.  — (NSC_2021, He got himself into serious trouble the day he impregnated the child of a soldier.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: to be in a troble