Difference between revisions of "mental"

Line 16: Line 16:
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[kolo]]
 
* [[kolo]]
====Translations===
+
===Translations===
 
* English: ''mad''
 
* English: ''mad''

Revision as of 17:57, 8 December 2021

Naija

Etymology

From: English mental

Pronunciation

  • mɛ́ntàl

Play Play

Verb

  • Make person dey crase dey do like sey im head no correct.
  • Everbody dey mental for dis country.  — (NSC_2021 No one is normal in this country.)
  • You don dey mental abi?  — (NSC_2021, You are crazy right?)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: mad