ment

Naija

Etymology

From: English mental

Pronunciation

  • mɛ̑nt

Play Play

Verb

  • Make person dey do like sey de don kolo.
  • Dat guy don dey ment.  — (That guy is crazy.)
  • Everybody dey ment for dis country.  — (Everyone is crazy in this country.)

Synonym

Translation

  • English: crazy, mad