Difference between revisions of "buy market"

Line 18: Line 18:
  
 
====Translation====
 
====Translation====
* English: ''to be in a trouble''
+
* English: ''to get one's self into trouble''

Revision as of 14:54, 10 December 2021

Naija

Etymology

  • From: English buy and market

Pronunciation

  • baɪ̑ má:kɛ̀t


Verb phrase

  • Make person use im hand dey cause trouble for im sef and for anoder person.
  • If you fall person wey carry egg for head, my brother you don buy market.  — (NSC_2021, If you fall someone with a crate of egg down, you are in big trouble.)
  • E buy market di day wey e go give soldier pikin belle.  — (NSC_2021, He got himself into serious trouble the day he impregnated the child of a soldier.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: to get one's self into trouble