Difference between revisions of "yahoo boys"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-yahoo boys.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yahoo boys.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Person wey dey use lie lie collect anoder person money for | + | * Person wey dey use lie lie collect anoder person money for online. |
:* {{ux|dv| '''Yahoo boys''' don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money.|( NSC_2021, Guys who are into internet fraud have snatched away our girls with their expensive cars and money.)}} | :* {{ux|dv| '''Yahoo boys''' don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money.|( NSC_2021, Guys who are into internet fraud have snatched away our girls with their expensive cars and money.)}} | ||
:* {{ux|dv| He no know say '''yahoo boys''' don collect [[im]] money finish.|(NSC_2021, He didn't realize that he has been duped by internet fraudsters.)}} | :* {{ux|dv| He no know say '''yahoo boys''' don collect [[im]] money finish.|(NSC_2021, He didn't realize that he has been duped by internet fraudsters.)}} | ||
Revision as of 11:42, 15 December 2021
Naija
Etymology
From: English yahoo and boys
Pronunciation
- jàhʊ́ bɔ́ɪ̀z
Noun
- Person wey dey use lie lie collect anoder person money for online.
- Yahoo boys don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money. — ( NSC_2021, Guys who are into internet fraud have snatched away our girls with their expensive cars and money.)
- He no know say yahoo boys don collect im money finish. — (NSC_2021, He didn't realize that he has been duped by internet fraudsters.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: internet fraudster