Difference between revisions of "jonse"
(→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative Form=== | ||
| + | * [[jonze]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''jones'' | From: English ''jones'' | ||
| − | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * d͡ʒȏnz |
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> | ||
| Line 17: | Line 18: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''fool'' | * English: ''fool'' | ||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Make dem use cunny cunny way take collect someting from person. | ||
| + | :* {{ux|dv| I no dey tell you sey you no sharp, I just dey tell you sey dose guys fit '''jonse''' you if you no open eye well. |(NSC_2021, I'm not saying that you are not wise, I'm just saying that if you are not alert those guys can deceive you.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Why you no dey pick my call? You want '''jonse''' me abi? |(NSC_2021, why are you not picking my call, you want to disappoint me right?)}} | ||
| + | ===Related forms=== | ||
| + | [[jonzing]] | ||
| + | ====Synonym==== | ||
| + | [[guy]] | ||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''deceive'', ''disappoint'' | ||
Revision as of 16:52, 15 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English jones
Pronunciation
- d͡ʒȏnz
Adjective
- Sey person no sharp for someting wey e suppose sharp for instead, e dey do like person wey no get sense.
- Guy no dey jonse yourself. — (NSC_2021, Bro, don't make a fool of yourself.)
- I jonse myself for dat deal wey I do last week. — (NSC_2021, I made a foolish mistake in the deal I had last week.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: fool
Verb
- Make dem use cunny cunny way take collect someting from person.
- I no dey tell you sey you no sharp, I just dey tell you sey dose guys fit jonse you if you no open eye well. — (NSC_2021, I'm not saying that you are not wise, I'm just saying that if you are not alert those guys can deceive you.)
- Why you no dey pick my call? You want jonse me abi? — (NSC_2021, why are you not picking my call, you want to disappoint me right?)
Related forms
Synonym
Translation
- English: deceive, disappoint