Difference between revisions of "buy market"
Line 18: | Line 18: | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''to get one's self into trouble'' | + | * English: ''to get one's self into finiancial trouble'' |
Revision as of 16:50, 10 April 2022
Naija
Etymology
- From: English buy and market
Pronunciation
- baɪ̑ mákɛ̀t
Verb phrase
- Make person use im hand enter gbege wey be sey e go pay money put.
- If you fall person wey carry egg for head, my brother you don buy market. — (NSC_2021, (If you trip a person with a crate of eggs on their head, you have put yourself in trouble that will cost you financially.)
- E buy market di day wey e go give soldier pikin belle. — (NSC_2021, He got himself into serious trouble the day he got the child of a soldier pregnant.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: to get one's self into finiancial trouble