Difference between revisions of "burst"
(→Verb) |
|||
(15 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''burst'' | From: English ''burst'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | bɔ̂st | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-burst.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-burst.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
#Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot. | #Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot. | ||
− | #: {{ux|dv|Dis nylon don '''burst'''.|( | + | #: {{ux|dv|Dis nylon don '''burst'''.|(This plastic bag has been punctured.)}} |
− | #: {{ux|dv|I go '''burst''' your tire if you no pay me my money.|( | + | #: {{ux|dv|I go '''burst''' your tire if you no pay me my money.|( I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)}} |
− | # Make [[kasala]] | + | # Make [[kasala]] happen. |
− | #: {{ux|dv| Wahala don '''burst''' for market today.|( | + | #:* {{ux|dv| Wahala don '''burst''' for market today.|(There was serious confusion at the market today.)}} |
+ | #:* {{ux|dv| If you feel sey you go dey talk anyhow for here, hold yourself because e get as you go talk reach, e go '''burst''' for here.|(If you feel that you can say whatever you want, apply some caution because there are things you can say you’ll cause commotion here.)}} | ||
+ | # Make person come somewhere. | ||
+ | #:* {{ux|dv| De tink sey show don over, but as we burst out like dis ehn, see doings!|(They thought that the show was over, but as we emerged, a lot began to happen.)}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[burst brain]] | * [[burst brain]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[leak]] | + | * [[leak]], [[sup]] |
+ | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''burst, puncture'' | * English: ''burst, puncture'' | ||
+ | |||
+ | ====Idioms==== | ||
+ | =====Burst my brain===== | ||
+ | # When someting dey sweet person for body. | ||
+ | #:* {{ux|dv| Dis [[gbedu]] dey '''burst my brain'''.|(NSC_2021,I really like this song.)}} | ||
+ | #Make person hear wetin e no plan to hear. | ||
+ | #:* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[story]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}} | ||
+ | =====Two seconds everyting burst===== | ||
+ | * Make someting happen sharpally. | ||
+ | :* {{ux|dv| Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. '''Two seconds everyting burst'''. |(NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground. Immediately, I ran!)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translations==== | ||
+ | * English: ''get excited, surprised, immediately'' |
Latest revision as of 18:35, 30 April 2023
Naija
Etymology
From: English burst
Pronunciation
bɔ̂st
Verb
- Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
- Dis nylon don burst. — (This plastic bag has been punctured.)
- I go burst your tire if you no pay me my money. — ( I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
- Make kasala happen.
- Wahala don burst for market today. — (There was serious confusion at the market today.)
- If you feel sey you go dey talk anyhow for here, hold yourself because e get as you go talk reach, e go burst for here. — (If you feel that you can say whatever you want, apply some caution because there are things you can say you’ll cause commotion here.)
- Make person come somewhere.
- De tink sey show don over, but as we burst out like dis ehn, see doings! — (They thought that the show was over, but as we emerged, a lot began to happen.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: burst, puncture
Idioms
Burst my brain
- When someting dey sweet person for body.
- Dis gbedu dey burst my brain. — (NSC_2021,I really like this song.)
- Make person hear wetin e no plan to hear.
Two seconds everyting burst
- Make someting happen sharpally.
- Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. Two seconds everyting burst. — (NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground. Immediately, I ran!)
Translations
- English: get excited, surprised, immediately