Difference between revisions of "burst"

 
(8 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
bɔ̂st
 
bɔ̂st
 +
 
<sm2>Pcm-ng-burst.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-burst.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-burst.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-burst.m.ogg</sm2>
Line 9: Line 10:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.  
 
#Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.  
#: {{ux|dv|Dis nylon don '''burst'''.|(NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)}}
+
#: {{ux|dv|Dis nylon don '''burst'''.|(This plastic bag has been punctured.)}}
#: {{ux|dv|I go '''burst''' your tire if you no pay me my money.|(NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)}}
+
#: {{ux|dv|I go '''burst''' your tire if you no pay me my money.|( I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)}}
# Make [[kasala]] or someting happen.
+
# Make [[kasala]] happen.
#:* {{ux|dv| Wahala don '''burst''' for market today.|(NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)}}
+
#:* {{ux|dv| Wahala don '''burst''' for market today.|(There was serious confusion at the market today.)}}
#:* {{ux|dv| Two seconds everyting '''burst'''.|(NSC_2021, Within a short period of time there was an upheaval.)}}
+
#:* {{ux|dv| If you feel sey you go dey talk anyhow for here, hold yourself because e get as you go talk reach, e go '''burst''' for here.|(If you feel that you can say whatever you want, apply some caution because there are things you can say you’ll cause commotion here.)}}
 +
# Make person come somewhere.
 +
#:* {{ux|dv| De tink sey show don over, but as we burst out like dis ehn, see doings!|(They thought that the show was over, but as we emerged, a lot began to happen.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
* [[burst brain]]
 
* [[burst brain]]
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* [[leak]]
+
* [[leak]], [[sup]]
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''burst, puncture''
 
* English: ''burst, puncture''
  
 
====Idioms====
 
====Idioms====
* When someting dey sweet person for body.
+
=====Burst my brain=====
:* {{ux|dv| Dis [[gbedu]] dey '''burst my brain'''.|(NSC_2021, This music beat makes me excited.)}}
+
# When someting dey sweet person for body.
:* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[story]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dis [[gbedu]] dey '''burst my brain'''.|(NSC_2021,I really like this song.)}}
 +
#Make person hear wetin e no plan to hear.
 +
#:* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[story]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}}
 +
=====Two seconds everyting burst=====
 +
* Make someting happen sharpally.
 +
:*  {{ux|dv| Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. '''Two seconds everyting burst'''. |(NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground. Immediately, I ran!)}}
 +
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''to get excited''
+
* English: ''get excited, surprised, immediately''

Latest revision as of 18:35, 30 April 2023

Naija

Etymology

From: English burst

Pronunciation

bɔ̂st

Play Play

Verb

  1. Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
    Dis nylon don burst.  — (This plastic bag has been punctured.)
    I go burst your tire if you no pay me my money.  — ( I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
  2. Make kasala happen.
    • Wahala don burst for market today.  — (There was serious confusion at the market today.)
    • If you feel sey you go dey talk anyhow for here, hold yourself because e get as you go talk reach, e go burst for here.  — (If you feel that you can say whatever you want, apply some caution because there are things you can say you’ll cause commotion here.)
  3. Make person come somewhere.
    • De tink sey show don over, but as we burst out like dis ehn, see doings!  — (They thought that the show was over, but as we emerged, a lot began to happen.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: burst, puncture

Idioms

Burst my brain
  1. When someting dey sweet person for body.
    • Dis gbedu dey burst my brain.  — (NSC_2021,I really like this song.)
  2. Make person hear wetin e no plan to hear.
    • My sister burst my head with dat story wey she yarn us yesterday.  — (NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)
Two seconds everyting burst
  • Make someting happen sharpally.
  • Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. Two seconds everyting burst.  — (NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground. Immediately, I ran!)

Translations

  • English: get excited, surprised, immediately