Difference between revisions of "hardman"
(→Naija) |
|||
| (6 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-hardman.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hardman.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-hardman.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hardman.m.ogg</sm2> | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | hardman | + | # Guy wey get strong mind. |
| − | + | #:* {{ux|dv| You bin dey do '''hardman''' since morning o, but as you see your woman you begin do like bread wey dey put inside water. |(You've been acting macho all morning but now that your girlfriend is here you have become a softie.)}} | |
| − | + | # Guy wey dey cult. | |
| − | # | + | #:* {{ux|dv| [[Eke]] don move all dat '''hardman''' wey [[brush]] dat old [[lecturer]]. |(The police have arrested that cultist who beat the old lecturer.)}} |
| − | #: {{ux|dv|Make una free am o, na '''hardman''' o.| | + | #:* {{ux|dv|Make una free am o, na '''hardman''' o.|(Please leave him alone; he is a dangerous man.)}} |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | * | + | * [[jaguda]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| − | * | + | * [[legbere]], [[jew]], [[jew man]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''macho'', ''cultist'' |
Latest revision as of 11:24, 2 June 2023
Naija
Etymology
From: English hard and man
Pronunciation
- hádmân
Noun
- Guy wey get strong mind.
- You bin dey do hardman since morning o, but as you see your woman you begin do like bread wey dey put inside water. — (You've been acting macho all morning but now that your girlfriend is here you have become a softie.)
- Guy wey dey cult.
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: macho, cultist