jew

Naija

Etymology

  • From: English Jew

Pronunciation

  • d͡ʒû

Play Play

Adjective

  1. Person wey no too sabi as tings dey be for area
    • E no understand di parol because e be jew.  — (He doesn't understand the deal because he doesn’t understand how things go.)
    • Person wey be jew no fit tell us wetin we go do o.  — (A stranger should not tell us what to do.)
  2. Person wey no belong / person wey no be strong man
    • If men dey run levels, people wey be jew suppose do mouth pim.  — (People who are not initiates should not make comments about what initiates are doing.)
    • Many people don go join cult because person chance dem, tell dem sey dem be jew.  — (Many people have joined cults because someone had told them that they are not initiates.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: foreigner, non-initiate