hardman

Naija

Etymology

From: English hard and man

Pronunciation

  • hádmân

Play Play

Noun

  1. Guy wey get strong mind.
    • You bin dey do hardman since morning o, but as you see your woman you begin do like bread wey dey put inside water.  — (You've been acting macho all morning but now that your girlfriend is here you have become a softie.)
  2. Guy wey dey cult.
    • Eke don move all dat hardman wey brush dat old lecturer.  — (The police have arrested that cultist who beat the old lecturer.)
    • Make una free am o, na hardman o.  — (Please leave him alone; he is a dangerous man.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: macho, cultist