Difference between revisions of "hardman"

 
(One intermediate revision by one other user not shown)
Line 10: Line 10:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
# Guy wey get strong mind.
 
# Guy wey get strong mind.
−
#:* {{ux|dv| You bin dey do '''hardman''' since morning o, but as you see your woman you begin do like bread wey dey put inside water. |(NSC_2021, You've been acting macho all morning but now that your girlfriend is here you have become a softie.)}}
+
#:* {{ux|dv| You bin dey do '''hardman''' since morning o, but as you see your woman you begin do like bread wey dey put inside water. |(You've been acting macho all morning but now that your girlfriend is here you have become a softie.)}}
 
# Guy wey dey cult.
 
# Guy wey dey cult.
−
#:* {{ux|dv| [[eke]] don move all dat '''hardman''' wey [[brush]] dat old [[lecturer]]. |(NSC_2021, The police have arrested that cultist who beat the old lecturer.)}}     
+
#:* {{ux|dv| [[Eke]] don move all dat '''hardman''' wey [[brush]] dat old [[lecturer]]. |(The police have arrested that cultist who beat the old lecturer.)}}     
−
#:* {{ux|dv|Make una free am o, na '''hardman''' o.|(Egbokhare_2021 Please leave him alone; he is a dangerous man.)}}
+
#:* {{ux|dv|Make una free am o, na '''hardman''' o.|(Please leave him alone; he is a dangerous man.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 11:24, 2 June 2023

Naija

Etymology

From: English hard and man

Pronunciation

  • hádmân

Play Play

Noun

  1. Guy wey get strong mind.
    • You bin dey do hardman since morning o, but as you see your woman you begin do like bread wey dey put inside water.  — (You've been acting macho all morning but now that your girlfriend is here you have become a softie.)
  2. Guy wey dey cult.
    • Eke don move all dat hardman wey brush dat old lecturer.  — (The police have arrested that cultist who beat the old lecturer.)
    • Make una free am o, na hardman o.  — (Please leave him alone; he is a dangerous man.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: macho, cultist