Difference between revisions of "jonse"

 
(4 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: English ''jones''
+
From: ''unknown''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* d͡ʒȏnz
 
* d͡ʒȏnz
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-jonse.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-jonse.m.ogg</sm2>
 +
 
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Sey person no [[sharp]] for someting wey e suppose sharp for instead, e dey do like person wey no get sense.
 
* Sey person no [[sharp]] for someting wey e suppose sharp for instead, e dey do like person wey no get sense.
:* {{ux|dv|Guy no dey '''jonse''' yourself. |(NSC_2021, Bro, don't make a fool of yourself.)}}
+
:* {{ux|dv|Guy no dey '''jonse''' yourself. |(Bro, don't make a fool of yourself.)}}
:* {{ux|dv| I '''jonse''' myself for dat deal wey I do last week.|(NSC_2021, I made a foolish mistake in the deal I had last week.)}}
+
:* {{ux|dv| I '''jonse''' myself for dat deal wey I do last week.|(I made a foolish mistake in the deal I had last week.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[odoyo]], [[mumu]]
 
* [[odoyo]], [[mumu]]
Line 19: Line 21:
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''fool''
 
* English: ''fool''
 +
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make dem use cunny cunny way take collect someting from person.
 
* Make dem use cunny cunny way take collect someting from person.
:* {{ux|dv| I no dey tell you sey you no sharp, I just dey tell you sey dose guys fit '''jonse''' you if you no open eye well. |(NSC_2021, I'm not saying that you are not wise, I'm just saying that if you are not alert those guys can deceive you.)}}
+
:* {{ux|dv| I no dey tell you sey you no sharp, I just dey tell you sey dose guys fit '''jonse''' you if you no open eye well. |(I'm not saying that you are not wise, I'm just saying that if you are not alert those guys can deceive you.)}}
:* {{ux|dv| Why you no dey pick my call? You want '''jonse''' me abi? |(NSC_2021, why are you not picking my call, you want to disappoint me right?)}}
+
:* {{ux|dv| Why you no dey pick my call? You want '''jonse''' me abi? |(Why are you not picking my call, you want to disappoint me right?)}}
 +
 
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
[[jonzing]]
 
[[jonzing]]

Latest revision as of 17:04, 2 June 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • d͡ʒȏnz

Play Play

Adjective

  • Sey person no sharp for someting wey e suppose sharp for instead, e dey do like person wey no get sense.
  • Guy no dey jonse yourself.  — (Bro, don't make a fool of yourself.)
  • I jonse myself for dat deal wey I do last week.  — (I made a foolish mistake in the deal I had last week.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: fool

Verb

  • Make dem use cunny cunny way take collect someting from person.
  • I no dey tell you sey you no sharp, I just dey tell you sey dose guys fit jonse you if you no open eye well.  — (I'm not saying that you are not wise, I'm just saying that if you are not alert those guys can deceive you.)
  • Why you no dey pick my call? You want jonse me abi?  — (Why are you not picking my call, you want to disappoint me right?)

Related forms

jonzing

Synonym

guy

Translation

  • English: deceive, disappoint