Difference between revisions of "kidnap"
(→Verb) |
|||
| (10 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | English: ''kidnap'' | ||
| + | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| + | * kìdnáp | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-kidnap.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-kidnap.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Verb=== |
| − | + | * Na sey person [[catch]] anoder person by force [[sake of sey]] e want use e head [[collect]] [[money]] or someting wey get value. | |
| − | + | :*{{ux|dv| No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de '''kidnap''' you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money |(Don’t keep wearing that gold necklace about in some neighbourhoods. If they kidnap you, don’t give them my number to call for me to contribute.)}} | |
| − | |||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | * [[gbab]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | English: ''kidnap'' | ||
Latest revision as of 14:56, 3 June 2023
Naija
Etymology
English: kidnap
Pronunciation
- kìdnáp
Verb
- Na sey person catch anoder person by force sake of sey e want use e head collect money or someting wey get value.
- No go dey wear dat your gold chain dey waka anyhow for somekind area o. If de kidnap you, no give dem my number make dem call sey make I follow bring money — (Don’t keep wearing that gold necklace about in some neighbourhoods. If they kidnap you, don’t give them my number to call for me to contribute.)
Synonym
Translation
English: kidnap