Difference between revisions of "paddyman"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...") |
(→Noun) |
||
| (12 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: English ''buddy'' and ''man'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | * pàdìmân |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-paddyyman.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-paddyman.m.ogg</sm2> | |
| − | === | + | |
| − | + | ===Noun=== | |
| − | + | * Person wey be sey im and anoder person no come from di same [[papa]] and [[mama]] but like demsef well well. | |
| − | + | :* {{ux|dv|My '''paddyman''' dey marry dis Saturday.|(My best friend is getting married on Saturday.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| '''Paddyman''' say im no dey come club today because say im babe dey around.|( My friend is not coming to the club today because his girlfriend is around.)}} | |
| − | + | ||
| − | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
| + | * [[paddy]], [[paddy paddy]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| + | * [[friend]] | ||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| + | * [[enemy]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''friend'' | ||
Latest revision as of 08:21, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English buddy and man
Pronunciation
- pàdìmân
Noun
- Person wey be sey im and anoder person no come from di same papa and mama but like demsef well well.
- My paddyman dey marry dis Saturday. — (My best friend is getting married on Saturday.)
- Paddyman say im no dey come club today because say im babe dey around. — ( My friend is not coming to the club today because his girlfriend is around.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: friend