Difference between revisions of "paddyman"
(→Noun) |
|||
| (6 intermediate revisions by one other user not shown) | |||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* pàdìmân | * pàdìmân | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-paddyyman.f.ogg</sm2> |
<sm2>Pcm-ng-paddyman.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-paddyman.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey be sey im and anoder person no come from di same [[papa]] and [[mama]] but like demsef well well. | * Person wey be sey im and anoder person no come from di same [[papa]] and [[mama]] but like demsef well well. | ||
| − | :* {{ux|dv|My '''paddyman''' dey marry dis Saturday.|( | + | :* {{ux|dv|My '''paddyman''' dey marry dis Saturday.|(My best friend is getting married on Saturday.)}} |
| − | :* {{ux|dv| '''Paddyman''' say im no dey come club today because say im babe dey around.|( | + | :* {{ux|dv| '''Paddyman''' say im no dey come club today because say im babe dey around.|( My friend is not coming to the club today because his girlfriend is around.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 08:21, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English buddy and man
Pronunciation
- pàdìmân
Noun
- Person wey be sey im and anoder person no come from di same papa and mama but like demsef well well.
- My paddyman dey marry dis Saturday. — (My best friend is getting married on Saturday.)
- Paddyman say im no dey come club today because say im babe dey around. — ( My friend is not coming to the club today because his girlfriend is around.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: friend