Difference between revisions of "talk true"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== ===Etymology=== ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2> ===Frequency=== ===Usage=== ===De...") |
|||
| (13 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From English: ''talk'' and ''true'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | * tɔ́ktrû |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-talk true.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-talk true.m.ogg</sm2> | |
| − | === | + | |
| − | + | ===Verb phrase=== | |
| − | + | * Sey person no dey lie. | |
| − | + | :* {{ux|dv| E good make husband and wife dey '''talk true''' with demself.|(It is best for husband and wife to remain truthful with each other.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| If I '''talk true''' my mama no go beat me.|(If I say the truth, I won't get disciplined by my mother.)}} | |
| − | + | ||
| − | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
| − | + | * [[talk]], [[talk talk]], [[talknado]] | |
====Antonym==== | ====Antonym==== | ||
| + | * [[lie lie]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''truthful'' | ||
Latest revision as of 17:01, 5 June 2023
Naija
Etymology
From English: talk and true
Pronunciation
- tɔ́ktrû
Verb phrase
- Sey person no dey lie.
- E good make husband and wife dey talk true with demself. — (It is best for husband and wife to remain truthful with each other.)
- If I talk true my mama no go beat me. — (If I say the truth, I won't get disciplined by my mother.)
Related forms
Antonym
Translation
- English: truthful