Difference between revisions of "yahoo boys"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
(4 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''yahoo'' and ''boys'' | From: English ''yahoo'' and ''boys'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
+ | * jàhʊ́ bɔ́ɪ̀z | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-yahoo boys.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-yahoo boys.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * Person use lie lie collect anoder person money for | + | * Person wey dey use lie lie collect anoder person money for online. |
− | + | :* {{ux|dv| '''Yahoo boys''' don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money.|(Guys who are into internet fraud have snatched away our girls with their expensive cars and money.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| He no know say '''yahoo boys''' don collect [[im]] money finish.|(He didn't realize that he has been duped by internet fraudsters.)}} | |
+ | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
* [[yahoo yahoo]], [[yahoo]] | * [[yahoo yahoo]], [[yahoo]] | ||
Line 15: | Line 17: | ||
* [[G plus]] | * [[G plus]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''fraudster'' | + | * English: ''internet fraudster'' |
Latest revision as of 20:47, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English yahoo and boys
Pronunciation
- jàhʊ́ bɔ́ɪ̀z
Noun
- Person wey dey use lie lie collect anoder person money for online.
- Yahoo boys don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money. — (Guys who are into internet fraud have snatched away our girls with their expensive cars and money.)
- He no know say yahoo boys don collect im money finish. — (He didn't realize that he has been duped by internet fraudsters.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: internet fraudster