Difference between revisions of "yahoo boys"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(One intermediate revision by one other user not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-yahoo boys.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yahoo boys.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-yahoo boys.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-yahoo boys.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey dey use lie lie collect anoder person money for online. | * Person wey dey use lie lie collect anoder person money for online. | ||
− | :* {{ux|dv| '''Yahoo boys''' don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money.|( | + | :* {{ux|dv| '''Yahoo boys''' don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money.|(Guys who are into internet fraud have snatched away our girls with their expensive cars and money.)}} |
− | :* {{ux|dv| He no know say '''yahoo boys''' don collect [[im]] money finish.|( | + | :* {{ux|dv| He no know say '''yahoo boys''' don collect [[im]] money finish.|(He didn't realize that he has been duped by internet fraudsters.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== |
Latest revision as of 20:47, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English yahoo and boys
Pronunciation
- jàhʊ́ bɔ́ɪ̀z
Noun
- Person wey dey use lie lie collect anoder person money for online.
- Yahoo boys don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money. — (Guys who are into internet fraud have snatched away our girls with their expensive cars and money.)
- He no know say yahoo boys don collect im money finish. — (He didn't realize that he has been duped by internet fraudsters.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: internet fraudster