Difference between revisions of "yahoo boys"
(→Noun) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Person wey dey use lie lie collect anoder person money for online. | * Person wey dey use lie lie collect anoder person money for online. | ||
| − | :* {{ux|dv| '''Yahoo boys''' don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money.|( | + | :* {{ux|dv| '''Yahoo boys''' don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money.|(Guys who are into internet fraud have snatched away our girls with their expensive cars and money.)}} |
| − | :* {{ux|dv| He no know say '''yahoo boys''' don collect [[im]] money finish.|( | + | :* {{ux|dv| He no know say '''yahoo boys''' don collect [[im]] money finish.|(He didn't realize that he has been duped by internet fraudsters.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 18:47, 5 June 2023
Naija
Etymology
From: English yahoo and boys
Pronunciation
- jàhʊ́ bɔ́ɪ̀z
Noun
- Person wey dey use lie lie collect anoder person money for online.
- Yahoo boys don collect our babes finish for area wit deir big big motor and money. — (Guys who are into internet fraud have snatched away our girls with their expensive cars and money.)
- He no know say yahoo boys don collect im money finish. — (He didn't realize that he has been duped by internet fraudsters.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: internet fraudster