Difference between revisions of "buy market"
| (One intermediate revision by the same user not shown) | |||
| Line 3: | Line 3: | ||
* From: English ''buy'' and ''market'' | * From: English ''buy'' and ''market'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * báɪ́mákɛ̀t |
<sm2>Pcm-ng-buy market.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-buy market.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-buy market.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-buy market.m.ogg</sm2> | ||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
* Make person use im hand enter [[gbege]] wey be sey e go pay money put. | * Make person use im hand enter [[gbege]] wey be sey e go pay money put. | ||
| − | :* {{ux|dv|If you fall person wey carry egg for head, my brother you don '''buy market'''. | | + | :* {{ux|dv|If you fall person wey carry egg for head, my brother you don '''buy market'''. |(If you trip a person with a crate of eggs on their head, you have put yourself in trouble that will cost you financially.)}} |
| − | :* {{ux|dv| E '''buy market''' di day wey e go give soldier pikin belle. |( | + | :* {{ux|dv| E '''buy market''' di day wey e go give soldier pikin belle. |(He got himself into serious trouble the day he got the child of a soldier pregnant.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 18:51, 27 February 2024
Naija
Etymology
- From: English buy and market
Pronunciation
- báɪ́mákɛ̀t
Verb phrase
- Make person use im hand enter gbege wey be sey e go pay money put.
- If you fall person wey carry egg for head, my brother you don buy market. — (If you trip a person with a crate of eggs on their head, you have put yourself in trouble that will cost you financially.)
- E buy market di day wey e go give soldier pikin belle. — (He got himself into serious trouble the day he got the child of a soldier pregnant.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: to get one's self into finiancial trouble