Difference between revisions of "shine"
(→Verb) |
|||
(12 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-shine.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shine.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-shine.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shine.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | # | + | #Make person dey know wetin dey happen. |
#:* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)}} | #:* {{ux|dv| Dis town, na '''shine''' your eyes town o, |(NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with [[Africa blood]].|(bbc__40907, | + | #:* {{ux|dv| Dis mean say doctors suppose '''shine''' their eyes as dem dey treat people with [[Africa blood]].|(bbc__40907, T his means that doctors should pay close attention when attending to Africans.)}} |
− | # | + | #Make someting fine. |
− | #:* {{ux|dv| Everywhere go dey '''shine'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will | + | #:* {{ux|dv| Everywhere go dey '''shine'''. |(IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will look festive.)}} |
− | #Make someting dey | + | #Make someting dey bright. |
#:* {{ux|dv| Light from God dey '''shine'''. |(jw__22231, Light from God will shine.)}} | #:* {{ux|dv| Light from God dey '''shine'''. |(jw__22231, Light from God will shine.)}} | ||
#:* {{ux|dv| You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)}} | #:* {{ux|dv| You come see something wey be like small stone wey dey '''shine'''. |(jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)}} | ||
− | #Make person do well. | + | #Make person dey do wetin e suppose do well well. |
#:* {{ux|dv| Na under coach Antonio Conte, na im Moses '''shine'''. |(bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)}} | #:* {{ux|dv| Na under coach Antonio Conte, na im Moses '''shine'''. |(bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, Another player who | + | #:* {{ux|dv| Anoda player wey '''shine''' na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. |(bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)}} |
− | #Make person | + | #Make person [[high]]. |
#:* {{ux|dv| No be only igbo dem dey take '''shine''' eye o.|(deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)}} | #:* {{ux|dv| No be only igbo dem dey take '''shine''' eye o.|(deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)}} | ||
− | #Make | + | #Make person dey [[okay]] con happy. |
#:* {{ux|dv| E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)}} | #:* {{ux|dv| E dey make you dey '''shine'''. |(JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)}} | ||
#:* {{ux|dv| I just see as you just dey smile, dey '''shine''' teeth. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)}} | #:* {{ux|dv| I just see as you just dey smile, dey '''shine''' teeth. |(WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)}} | ||
+ | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[high]], [[blow]], [[happi]], [[clean]], [[shineshine]] | * [[high]], [[blow]], [[happi]], [[clean]], [[shineshine]] | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''shine, | + | * English: ''shine, perform, intoxicate, spotless, smart'' |
Latest revision as of 05:18, 21 December 2022
Naija
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃaɪ̂n
Verb
- Make person dey know wetin dey happen.
- Dis town, na shine your eyes town o, — (NST_cleaned__6082, In this town, you need to be smart and alert.)
- Dis mean say doctors suppose shine their eyes as dem dey treat people with Africa blood. — (bbc__40907, T his means that doctors should pay close attention when attending to Africans.)
- Make someting fine.
- Everywhere go dey shine. — (IBA_02_Igwe-Festival_MG__26, Everywhere will look festive.)
- Make someting dey bright.
- Light from God dey shine. — (jw__22231, Light from God will shine.)
- You come see something wey be like small stone wey dey shine. — (jw__36808, You see what looks like a small stone shinning.)
- Make person dey do wetin e suppose do well well.
- Na under coach Antonio Conte, na im Moses shine. — (bbc__72148, Moses became popular under the mentorship of coach Antonio Conte.)
- Anoda player wey shine na Christian Pulisic for im first competitive start for Chelsea. — (bbc__15602, Another player who gained publicity was Christian Pulisic in his first competitive start for Chelsea.)
- Make person high.
- No be only igbo dem dey take shine eye o. — (deuber__5360, Marijuana is not the only substance use for intoxication.)
- Make person dey okay con happy.
- E dey make you dey shine. — (JOS_01_People-Of-Plateau_MG__20, It makes you happy.)
- I just see as you just dey smile, dey shine teeth. — (WAZL_06_Na-Your-Health_DG__11, I can you are happy and smiling.)
Synonyms
- high, blow, happi, clean, shineshine
Translations
- English: shine, perform, intoxicate, spotless, smart