Difference between revisions of "G plus"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 8: Line 8:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* d͡ʒȋplɔ̀s
 
* d͡ʒȋplɔ̀s
 +
<sm2>Pcm-ng-G plus.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-Gplus.m.ogg</sm2>
  
−
===Proper Noun===
+
===Noun===
−
* Na person wey dey use [[lie lie]] collect people money for internet.
+
* Person wey dey do [[yahoo]] con dey add [[jazz]] join am.
−
:* {{ux|dv|I hear say some G-plus boys dey pay tithe give church, I just laugh fall for ground. |(NSC_legbeti_2021. When I heard fraudsters pay tithe to churches, I laughed real hard.)}}
+
:* {{ux|dv| I dey hear sey [[G]] no dey work again, sey na '''G plus''' full di area. |(NSC_2021, I heard that internet fraud is no longer popular, it's now internet fraud mixed with juju.)}}
−
#: {{ux|dv|De way I take see Yomi [[doings]], dat boy don turn G-plus  |(NSC_legbeti_2021. From Yomi's showoff, I suspect he has turned an internet fraudster.)}}
+
:* {{ux|dv|Di way I take see dat boy [[doings]], I dey suspect sey dat boy don dey do '''G-plus'''. |(NSC_2021, The way that boy behaves, I suspect that he is now an internet fraudster and he does some juju too.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
−
* [[yahoo]]  
+
* [[yahoo]], [[G]]
  
 
====Translation====
 
====Translation====
−
* English: ''internet fraudster''
+
* English: ''internet fraud with juju''

Latest revision as of 17:46, 18 September 2022

Naija

Alternative Form

Etymology

  • From: English letter G and plus

Pronunciation

  • d͡ʒȋplɔ̀s

Play Play

Noun

  • Person wey dey do yahoo con dey add jazz join am.
  • I dey hear sey G no dey work again, sey na G plus full di area.  — (NSC_2021, I heard that internet fraud is no longer popular, it's now internet fraud mixed with juju.)
  • Di way I take see dat boy doings, I dey suspect sey dat boy don dey do G-plus.  — (NSC_2021, The way that boy behaves, I suspect that he is now an internet fraudster and he does some juju too.)

Synonym

Translation

  • English: internet fraud with juju