Difference between revisions of "jew"
TellaSamson (talk | contribs) (→Noun) |
|||
(5 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
* From: English ''Jew'' | * From: English ''Jew'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * d͡ʒû |
− | + | <sm2>Pcm-ng-jew.f.ogg</sm2> | |
− | <sm2>Pcm-ng-jew.m.ogg</sm2 | + | <sm2>Pcm-ng-jew.m.ogg</sm2> |
− | === | + | |
− | + | ===Adjective=== | |
− | #{{ux|dv|E no understand di parol because | + | # Person wey no too sabi as tings dey be for area |
− | #{{ux|dv|Person wey be '''jew''' no fit tell us wetin we go do o. |( | + | #:* {{ux|dv|E no understand di parol because e be '''jew'''.|(He doesn't understand the deal because he doesn’t understand how things go.)}} |
+ | #:* {{ux|dv| Person wey be '''jew''' no fit tell us wetin we go do o.|(A stranger should not tell us what to do.)}} | ||
+ | # Person wey no belong / person wey no be [[strong man]] | ||
+ | #:* {{ux|dv| If [[men]] dey run [[levels]], people wey be '''jew''' suppose do mouth [[pim]].|(People who are not initiates should not make comments about what initiates are doing.)}} | ||
+ | #:* {{ux|dv| Many people don go join cult because person [[chance]] dem, tell dem sey dem be '''jew'''.|(Many people have joined cults because someone had told them that they are not initiates.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
− | |||
* [[jew man]] | * [[jew man]] | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
* [[stranger]] | * [[stranger]] | ||
− | |||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | * English: ''foreigner'' | + | * English: ''foreigner'', ''non-initiate'' |
Latest revision as of 16:21, 2 June 2023
Naija
Etymology
- From: English Jew
Pronunciation
- d͡ʒû
Adjective
- Person wey no too sabi as tings dey be for area
- E no understand di parol because e be jew. — (He doesn't understand the deal because he doesn’t understand how things go.)
- Person wey be jew no fit tell us wetin we go do o. — (A stranger should not tell us what to do.)
- Person wey no belong / person wey no be strong man
- If men dey run levels, people wey be jew suppose do mouth pim. — (People who are not initiates should not make comments about what initiates are doing.)
- Many people don go join cult because person chance dem, tell dem sey dem be jew. — (Many people have joined cults because someone had told them that they are not initiates.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: foreigner, non-initiate