Difference between revisions of "cane"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
(10 intermediate revisions by 2 users not shown) | |||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Small stick wey de dey make from plant wey de dey use [[flog]] person body when e do anyhow. |
− | :* {{ux|dx|E get some pikin wey e be sey '''cane''' no dey fit cure deir [[crase]].|( | + | :* {{ux|dx|E get some pikin wey e be sey '''cane''' no dey fit cure deir [[crase]].|(Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | *[[bulala]] | + | * [[bulala]] |
− | ==== | + | ====Translations==== |
* English: ''cane'' | * English: ''cane'' | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
# Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting. | # Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting. | ||
− | :* {{ux|dv|If student no gree serious for class, teacher go '''cane''' am and fiam e go wake up.|( | + | #:* {{ux|dv|If student no gree serious for class, teacher go '''cane''' am and fiam e go wake up.|(Flogging can make an unserious student become studious.)}} |
− | + | # Sey person dey [[nack]]. | |
− | :* {{ux|dv|When man take strong eye tell e wife sey e go '''cane''' am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.|( | + | #:* {{ux|dv|When man take strong eye tell e wife sey e go '''cane''' am for e pikin present, di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.|(In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | *[[nack]] | + | * [[nack]] |
− | ==== | + | ====Translations==== |
− | *English: ''to flog'', ''to have sex with'' | + | * English: ''to flog'', ''to have sex with'' |
Latest revision as of 21:08, 27 February 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English cane
Pronunciation
- kên
Noun
- Small stick wey de dey make from plant wey de dey use flog person body when e do anyhow.
- E get some pikin wey e be sey cane no dey fit cure deir crase. — (Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)
Synonym
Translations
- English: cane
Verb
- Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
- If student no gree serious for class, teacher go cane am and fiam e go wake up. — (Flogging can make an unserious student become studious.)
- Sey person dey nack.
- When man take strong eye tell e wife sey e go cane am for e pikin present, di one wey no code go think sey daddy want beat mummy. — (In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)
Synonym
Translations
- English: to flog, to have sex with