cane

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English cane

Pronunciation

  • kên

Play


Noun

  • Small stick wey de dey make from plant wey de dey use flog person body when e do anyhow.
  • E get some pikin wey e be sey cane no dey fit cure deir crase.  — (Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)

Synonym

Translations

  • English: cane

Verb

  1. Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
    • If student no gree serious for class, teacher go cane am and fiam e go wake up.  — (Flogging can make an unserious student become studious.)
  2. Sey person dey nack.
    • When man take strong eye tell e wife sey e go cane am for e pikin present, di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.  — (In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)

Synonym

Translations

  • English: to flog, to have sex with