Difference between revisions of "mugu"

 
(5 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
−
From: Hausa ''mugunta'' meaning ''evil, wicked, bad''
+
From: Hausa ''mugu'', 'evil, wicked, bad'
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* múgù
 
* múgù
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.f.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-mugu.f.ogg</sm2>  
−
<sm2>Pcm-ng-insert word.m.ogg</sm2>
+
<sm2>Pcm-ng-mugu.m.ogg</sm2>
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
−
* Sey person wey no get sense, wey no sharp at all wey be sey dey fit use small ting take deceive am quick quick.
+
* Make person wey no get sense, wey no sharp at all wey be sey dey fit use small ting take deceive am quick quick.
−
:* {{ux|dv| Dat babe don turn you to '''mugu'''. |(NSC_2021, That lady has made a fool out of you.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat babe don turn you to '''mugu'''. |(That lady has made a fool out of you.)}}
−
:* {{ux|dv|As you be '''mugu''' na im make dem scam you.|(NSC_2021, Because you are gullible that's why they scammed you.)}}
+
:* {{ux|dv|As you be '''mugu''' na im make dem scam you.|(Because you are gullible that's why they scammed you.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====
 
* [[mumu]], [[odoyo]]
 
* [[mumu]], [[odoyo]]

Latest revision as of 21:03, 3 June 2023

Naija

Etymology

From: Hausa mugu, 'evil, wicked, bad'

Pronunciation

  • múgù

Play Play

Adjective

  • Make person wey no get sense, wey no sharp at all wey be sey dey fit use small ting take deceive am quick quick.
  • Dat babe don turn you to mugu.  — (That lady has made a fool out of you.)
  • As you be mugu na im make dem scam you.  — (Because you are gullible that's why they scammed you.)

Synonym

Antonym

Translation

  • English: fool, gullible