Difference between revisions of "hail"
(→Verb) |
|||
| (23 intermediate revisions by 5 users not shown) | |||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | === | + | ===Etymology 1=== |
| − | + | From: English ''hail'' | |
| − | === | + | ===Pronunciation=== |
| − | + | hêl | |
| − | |||
| − | |||
<sm2>Pcm-ng-hail.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-hail.f.ogg</sm2> | ||
| − | <sm2>Pcm-ng-hail.m.ogg</sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-hail.m.ogg</sm2> |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | # | + | # Sey person dey greet person. |
| − | # | + | #*{{ux|dv|Na just hailings I dey '''hail''' o, man.|(I am only greeting you, bro.) }} |
| − | # | + | # Make person abi people praise or congratulate anoder person. |
| − | + | #*{{ux|dv| Some dey '''hail''' am... |(BBC_16183_some people are congratulating him.)}} | |
| − | # | + | #*{{ux|dv| Meh I enter music dey sing meh people dey '''hail''' me, |(ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and sing so that people will praise me.)}} |
| − | # | + | #*{{ux|dv| Oga Buhari '''hail''' BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. |(bbc__76532, __President Buhari praised BBC because they investigate stories thoroughly before reporting it__)}} |
| − | # | + | #*{{ux|dv|Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović '''hail''' her players as dem equalize against France. |(bbc__26467, Croatian President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France.)}} |
| − | # | ||
| − | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
| − | * hailings | + | * [[hailings]] |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | * [[greet]], [[salute]] [[welcome]], [[congratulate]], | + | * [[greet]], [[salute]], [[welcome]], [[congratulate]], [[praise]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
| − | * [[yab]], | + | * [[yab]], [[insult]] |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: greeting, salute. | + | * English: ''greeting, congratulations, salute.'' |
| + | |||
| + | ===Etymology 2=== | ||
| + | From: English ''hail'' | ||
| + | |||
| + | ====Pronunciation==== | ||
| + | hêl | ||
| + | |||
| + | <sm2>Pcm-ng-hail.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-hail.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ====Verb==== | ||
| + | # Make person sell something troway. | ||
| + | #*{{ux|dv| I wan '''hail''' my [[moto]]. |(I want to sell off my car.)}} | ||
| + | #*{{ux|dv|Oga James don '''hail''' im papa house, stupid man. |(Mr James has sold off his father's house, stupid man.)}} | ||
| + | |||
| + | =====Translations===== | ||
| + | * English: ''sell off'' | ||
Latest revision as of 19:16, 29 February 2024
Naija
Etymology 1
From: English hail
Pronunciation
hêl
Verb
- Sey person dey greet person.
- Na just hailings I dey hail o, man. — (I am only greeting you, bro.)
- Make person abi people praise or congratulate anoder person.
- Some dey hail am... — (BBC_16183_some people are congratulating him.)
- Meh I enter music dey sing meh people dey hail me, — (ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and sing so that people will praise me.)
- Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. — (bbc__76532, __President Buhari praised BBC because they investigate stories thoroughly before reporting it__)
- Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović hail her players as dem equalize against France. — (bbc__26467, Croatian President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: greeting, congratulations, salute.
Etymology 2
From: English hail
Pronunciation
hêl
Verb
- Make person sell something troway.
- I wan hail my moto. — (I want to sell off my car.)
- Oga James don hail im papa house, stupid man. — (Mr James has sold off his father's house, stupid man.)
Translations
- English: sell off