Difference between revisions of "hail"
(→Naija) |
|||
| Line 16: | Line 16: | ||
#*{{ux|dv| Meh I enter music dey sing meh people dey '''hail''' me, |(ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and sing so that people will praise me.)}} | #*{{ux|dv| Meh I enter music dey sing meh people dey '''hail''' me, |(ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and sing so that people will praise me.)}} | ||
#*{{ux|dv| Oga Buhari '''hail''' BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. |(bbc__76532, __President Buhari praised BBC because they investigate stories thoroughly before reporting it__)}} | #*{{ux|dv| Oga Buhari '''hail''' BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. |(bbc__76532, __President Buhari praised BBC because they investigate stories thoroughly before reporting it__)}} | ||
| − | #*{{ux|dv|Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović '''hail''' her players as dem equalize against France. |(bbc__26467, | + | #*{{ux|dv|Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović '''hail''' her players as dem equalize against France. |(bbc__26467, Croatian President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France.)}} |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
* [[hailings]] | * [[hailings]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[greet]], [[salute]], [[welcome]], [[congratulate]], [[praise]] | * [[greet]], [[salute]], [[welcome]], [[congratulate]], [[praise]] | ||
| − | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[yab]], [[insult]] | * [[yab]], [[insult]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''greeting, congratulations, salute.'' | * English: ''greeting, congratulations, salute.'' | ||
| + | |||
| + | ===Hail2=== | ||
| + | ===Etymology==== | ||
| + | From: English ''hail'' | ||
| + | ====Pronunciation==== | ||
| + | héìl | ||
| + | |||
| + | <sm2>Pcm-ng-hail.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-hail.m.ogg</sm2> | ||
| + | ====Verb==== | ||
| + | # Make person sell something troway. | ||
| + | #*{{ux|dv| I wan '''hail''' my [[moto]]. |(NSC_2020, I want to sell off my car.)}} | ||
| + | #*{{ux|dv|Oga James don '''hail''' im papa house, stupid man. |(NSC_2020, Mr James has sold off his father's house, stupid man.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Translations==== | ||
| + | * English: ''sell off'' | ||
Revision as of 03:35, 24 September 2022
Naija
Etymology
From: English hail
Pronunciation
héìl
Verb
- Sey person dey greet person
- Na just hailings I dey hail o, man. — ( Egbokhare2020. I am only greeting you, bro.)
- Make person abi people praise or congratulate anoder person.
- Some dey hail am... — (BBC_16183_some people are congratulating him.)
- Meh I enter music dey sing meh people dey hail me, — (ENU_15_Music_M__60, Let me go into music and sing so that people will praise me.)
- Oga Buhari hail BBC as dem dey torchlight tori well well before dem report am. — (bbc__76532, __President Buhari praised BBC because they investigate stories thoroughly before reporting it__)
- Croatia President Kolinda Grabar-Kitarović hail her players as dem equalize against France. — (bbc__26467, Croatian President Kolinda Grabar-Kitarović congratulated her players for equalizing against France.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: greeting, congratulations, salute.
Hail2
Etymology=
From: English hail
Pronunciation
héìl
Verb
- Make person sell something troway.
- I wan hail my moto. — (NSC_2020, I want to sell off my car.)
- Oga James don hail im papa house, stupid man. — (NSC_2020, Mr James has sold off his father's house, stupid man.)
Translations
- English: sell off