Difference between revisions of "asampete"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
| Line 10: | Line 10: | ||
<sm2>Pcm-ng-asampete.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-asampete.m.ogg</sm2> | ||
| − | === | + | ===Adjective=== |
* Woman wey be sey e fine well well. | * Woman wey be sey e fine well well. | ||
:* {{ux|dv|Dat babe too make sense, she be '''asampete''', na me dey tell you.|(Egbokhare_2020, That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)}} | :* {{ux|dv|Dat babe too make sense, she be '''asampete''', na me dey tell you.|(Egbokhare_2020, That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)}} | ||
Revision as of 07:00, 18 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo asampete (Very beautiful lady)
Pronunciation
- ásámpɛ̀tɛ̀
Adjective
- Woman wey be sey e fine well well.
- Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you. — (Egbokhare_2020, That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)
Synonyms
Antonyms
- wowo,
Translations
- English: a gorgeous woman