asampete
(Redirected from asamkpete)
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Igbo asampete (Very beautiful lady)
Pronunciation
- ásámpɛ̀tɛ̀
Adjective
- Woman wey be sey e fine well well.
- Dat babe too make sense, she be asampete, na me dey tell you. — (That lady is really attractive, she is drop dead gorgeous, believe me.)
Synonyms
Antonyms
- wowo,
Translations
- English: a gorgeous woman