Difference between revisions of "manchi"
(→Noun) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Name wey person dey call person wey [[im]] and am be paddy paddy. | * Name wey person dey call person wey [[im]] and am be paddy paddy. | ||
| − | :* {{ux|dv| You be my '''manchi''' so I no go sell wetin no good for you.|( | + | :* {{ux|dv| You be my '''manchi''' so I no go sell wetin no good for you.|(You are my buddy so I wont sell whats bad to you.)}} |
| − | :* {{ux|dv| My '''manchi''' dey marry next weekend.|( | + | :* {{ux|dv| My '''manchi''' dey marry next weekend.|(My friend is getting married next weekend.)}} |
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
Latest revision as of 16:51, 3 June 2023
Naija
Etymology
From: man
Pronunciation
- mánʧɪ̀
Noun
- Name wey person dey call person wey im and am be paddy paddy.
- You be my manchi so I no go sell wetin no good for you. — (You are my buddy so I wont sell whats bad to you.)
- My manchi dey marry next weekend. — (My friend is getting married next weekend.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: man