Difference between revisions of "jonse"
(→Verb) |
|||
| Line 24: | Line 24: | ||
* Make dem use cunny cunny way take collect someting from person. | * Make dem use cunny cunny way take collect someting from person. | ||
:* {{ux|dv| I no dey tell you sey you no sharp, I just dey tell you sey dose guys fit '''jonse''' you if you no open eye well. |(NSC_2021, I'm not saying that you are not wise, I'm just saying that if you are not alert those guys can deceive you.)}} | :* {{ux|dv| I no dey tell you sey you no sharp, I just dey tell you sey dose guys fit '''jonse''' you if you no open eye well. |(NSC_2021, I'm not saying that you are not wise, I'm just saying that if you are not alert those guys can deceive you.)}} | ||
| − | :* {{ux|dv| Why you no dey pick my call? You want '''jonse''' me abi? |(NSC_2021, | + | :* {{ux|dv| Why you no dey pick my call? You want '''jonse''' me abi? |(NSC_2021, Why are you not picking my call, you want to disappoint me right?)}} |
| + | |||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
[[jonzing]] | [[jonzing]] | ||
Revision as of 03:28, 3 October 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- d͡ʒȏnz
Adjective
- Sey person no sharp for someting wey e suppose sharp for instead, e dey do like person wey no get sense.
- Guy no dey jonse yourself. — (NSC_2021, Bro, don't make a fool of yourself.)
- I jonse myself for dat deal wey I do last week. — (NSC_2021, I made a foolish mistake in the deal I had last week.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: fool
Verb
- Make dem use cunny cunny way take collect someting from person.
- I no dey tell you sey you no sharp, I just dey tell you sey dose guys fit jonse you if you no open eye well. — (NSC_2021, I'm not saying that you are not wise, I'm just saying that if you are not alert those guys can deceive you.)
- Why you no dey pick my call? You want jonse me abi? — (NSC_2021, Why are you not picking my call, you want to disappoint me right?)
Related forms
Synonym
Translation
- English: deceive, disappoint