Difference between revisions of "burst"
(→Idioms) |
|||
| Line 33: | Line 33: | ||
#:* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[story]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}} | #:* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[story]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}} | ||
=====Two seconds everyting burst===== | =====Two seconds everyting burst===== | ||
| − | + | * Make someting happen sharpally. | |
| − | + | :* {{ux|dv| Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. '''Two seconds everyting burst'''. |(NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''to get excited'' | * English: ''to get excited'' | ||
Revision as of 14:11, 10 April 2022
Naija
Etymology
From: English burst
Pronunciation
bɔ̂st
Verb
- Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
- Dis nylon don burst. — (NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)
- I go burst your tire if you no pay me my money. — (NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
- Make kasala happen.
- Wahala don burst for market today. — (NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)
- If you feel sey you go dey talk anyhow for here, hold yourself because e get as you go talk reach, e go burst for here. — (NSC_2021,If you feel that you can say whatever you want, apply some caution because there are things you can say you’ll cause commotion here.)
- Make person come somewhere.
- De tink sey show don over, but as we burst out like dis ehn, see doings! — (NSC_2021,They thought that the show was over, but as we emerged, a lot began to happen.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: burst, puncture
Idioms
Burst my brain
- When someting dey sweet person for body.
- Dis gbedu dey burst my brain. — (NSC_2021,I really like this song.)
- Make person hear wetin e no plan to hear.
Two seconds everyting burst
- Make someting happen sharpally.
- Omo, I move o. Bros say make di spit wey dey im mouth no reach ground before I run comot. Two seconds everyting burst. — (NSC_2021, Bro, I ran away! The guy said I should be gone before the spittle in his mouth gets to the ground.)
Translations
- English: to get excited