Difference between revisions of "buy market"

Line 9: Line 9:
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
 
* Make person use im hand enter [[gbege]] wey be sey e go pay money put.
 
* Make person use im hand enter [[gbege]] wey be sey e go pay money put.
−
:* {{ux|dv|If you fall person wey carry egg for head, my brother you don '''buy market'''. |(NSC_2021, (If you trip a person with a crate of eggs on their head, you have put yourself in trouble that will cost you financially.)}}
+
:* {{ux|dv|If you fall person wey carry egg for head, my brother you don '''buy market'''. |(If you trip a person with a crate of eggs on their head, you have put yourself in trouble that will cost you financially.)}}
−
:* {{ux|dv| E '''buy market''' di day wey e go give soldier pikin belle. |(NSC_2021, He got himself into serious trouble the day he got the child of a soldier pregnant.)}}
+
:* {{ux|dv| E '''buy market''' di day wey e go give soldier pikin belle. |(He got himself into serious trouble the day he got the child of a soldier pregnant.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Revision as of 16:51, 30 April 2023

Naija

Etymology

  • From: English buy and market

Pronunciation

  • baɪ̑ mákɛ̀t

Play Play

Verb phrase

  • Make person use im hand enter gbege wey be sey e go pay money put.
  • If you fall person wey carry egg for head, my brother you don buy market.  — (If you trip a person with a crate of eggs on their head, you have put yourself in trouble that will cost you financially.)
  • E buy market di day wey e go give soldier pikin belle.  — (He got himself into serious trouble the day he got the child of a soldier pregnant.)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: to get one's self into finiancial trouble